MUSIC
VIDEOS
NEWS
SPORT
CELEBRITIES
BIOGRAPHY
LYRICS
ALBUMS
NOLLYWOODS MOVIES
Home Lyrics

D’banj, Zlatan, Timaya, BhadBoi OML, Kayswitch & Speckinging – “Taya” Lyrics

by: Grandy on

D’banj, Zlatan, Timaya, BhadBoi OML, Kayswitch & Speckinging – “Taya” Lyrics

Eh I want to dance o
I want to party o
Taye de ti rari ose
Yawa no go gas o
God wey give me slap o
Na eim kill Moh-bad o
Why I no go tire
Fire dey for fire

Nobe everybody go fit tag along
Run through the city just like a marathon
Now dem know that we know that the money long
Too much capping no dey full the basket
Tell the bar tender to bring the casket
Too much over heating burn the gasket
And you know that we balling regardless

I no go taya
Taya taya taya
Taya taya taya
I Taya taya taya
Allow me make I maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Maya maya maya

Too much heat for Lagos
Sorry guys na me dey hot
Ego nekwu money talks
Won komi je like food for taught
Man has been grinding for so long
Definitely things must sup
Shawty wey no gree meet us
They call me now mo creamy gan eh

7 years in the game
Dem think say I go flop
Dem think say I go stop
I dey fire dey go, dem think say I go dull
Wan fe serubami wan ro pe moma fo mo fo ti
Unbreakable lomo na supporting, all of my nigga dey chop disturbing
Gbe omo lo jaiye ninu club is nothing, zanku ni kosomona

Mo ti na owo si oju ki ato ri apate
Ka sare kupe dekale
Mi o ri ikan kan mo se mi ti mo ti ge
Mo maya mo high mo tun mo o’na ile
Kuro nbe Jesu gbami, furo bbl oni pkami
Mu general bitters bi eni mu omi
Owa fe kin taya ko’le re mi

I no go taya
Taya taya taya
Taya taya taya
I taya taya taya
Allow me make I maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Maya maya maya
Mezebu


Be First To Comment